Helen bliss nation
A world of happiness
Some of you have no business being in the choir but you've gone to rehearsal again today to stress director.πππππππ
01/02/2026
As how now, Aunty abeg wipe your eyes make you explain ππππππ
30/01/2026
With bedbugs and cockroaches ππππ
30/01/2026
Even if them ghat you, still ghat yourself βοΈππππ
Up MAN U ππ½ππ½ππ½ππ½
John You Dey follow rich man pikin dey smoke,
If una craze now them go fly am abroad,
You go come dey pursue us for marketπ©π
16/01/2026
Meeeeee πππππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
320001
