Akinyemi Bimpe
talking about beauty,creating contents and healthy living
Lolz
π€£π€£
23/08/2024
When you get what you want,
That's God's direction.
When you don't get what you want,
That's God's protection.π₯°π₯°
If I come your house ,I say I no wan eat na lie oo abeg force me πππ
22/08/2024
Small chat you don dey ask me wetin I wear?
Your clothes lost?
ππ
22/08/2024
Always remember the son or daughter of whom you are? Good morning
Inside this economy,if you find me come house and I cook noodles for you just enter bed whether you be man or woman. I no fit give you for freeππ
General hospital today
Life is short,don't live it in sadness
Happy to be here π₯°
Click here to claim your Sponsored Listing.
