FADA IGWE

FADA IGWE

Share

simple and fun to be with,hate imposter disloyalty

21/08/2025

Hmmmm,if i just collect like 3m eh,i go start life afresh

21/08/2025

Ever since wey zlatan start to dey chop wire monie,e nor dey shout ayi kapachumarumaruchupaku again πŸ˜€πŸ˜€πŸ˜€πŸ˜
Wire monie sweet ooo

15/08/2025

League don start,shey una no go drop code ni. Na waw ooo

13/08/2025

Who’s active, paste aza in comment section
Make sure you’ve been active follower

Photos from Busymouth's post 13/08/2025
13/08/2025
13/08/2025
13/08/2025

Davido showing off his new Lambo πŸ“ΈπŸ’š

13/08/2025

Every one have a story to tell

Website