F r e e d o m w o r l d
I funny die
There are up to one billion people on earth and God monitor everyone but just two people in the garden God ask Adam were are you 🤣 ゚viralシ
If no be fresh air wen I dey enjoy for bike wetin be car wen I no fit buy 🤣🤣 ゚viralシ
09/03/2026
Mosquito for my area don upgrade
Ask yourself are you important to me 👀👀👀 ゚viralシ
My guy say e no dey play bet but e don go pay chioma sch fees this morning ゚viralシ
If price of Rice no come down before my wedding dey una go drink garri ゚viralシ
Am being thinking ゚viralシ
When God wen Create heaven and earth where he stand?🤣🤣😂😂 ゚viralシ
When you marry your classmate@ndu ゚viralシ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Contact the business
Telephone
Address
Lagos
100011
