Cynthia Amable

Cynthia Amable

Share

An upcoming ambitious digital marketing in fashion world,beauty and skills

Photos from Cynthia Amable's post 20/08/2025

When it comes to skills, marketing, hustling,importation,we are fully represented.

13/08/2025

We offer best services

Photos from Cynthia Amable's post 13/08/2025

We consistently deliver the best to you

11/08/2025

Not exactly what I ordered, but I see huge potential.

10/08/2025

Where are my fellow amebos

My people e dey happen n0w for my c0mpound oo,una know say I no like amèbo but I go explain watin dey happen🤣🤣

This my face me I face you compound ehh🤣🤣
As e dey hot..

gracè don dey challengè disgracè...😂😂

Happiness is not happy🤣🤣

Even peace no get peace of mind🤣🤣

Amaka dey fîght with Emeka 🤣🤣

My own na to sitdown dey look and p0ur fûel🤣🤣

Now na Reign dey reign because Dem say na she câuse fîght between Amaka and Emeka🤣🤣

Na this afternoon ooo,I see one mán enter aunty Amaka room....and brother Emeka wey be her b0yfriend dey always dásh me m0ney...that is why I say make I go run call am as I see man enter hèr room🥱🥱

I use fûll spèèd go run call brother Emeka oo,only for brother Emeka to carry b0ttle f0ll0w b0dy...🥱🥱

As Brother Emeka just dey land aunty Amaka room,he did not ask questions ooo,na so he usè the b0ttlé knáçk the mán for hēad..🤦🤦

My br0thers and sisters in the l0rd,the man na Amaka father 🤣🤣

Watin c0ncern me,I only gave him an information,I no tell am make he take action 🥱🥱

He should have ask questions bef0re ûsing the b0ttlé na, brother Emeka no try,I no support that motion...🤣🤣

I'm just explaining from afar before Dem go use the remaining b0ttlé settle mè🤣🤣

Mata still dey rise,I go gist una later 🥱🥱

Photos from Cynthia Amable's post 07/08/2025

Screenshot your choice and send me a DM
World 🌍🌍 wide delivery is ongoing, discount price for wholesalers.

05/08/2025

🤣🤣🤣🤣🤣 make I just laugh small 🤣🤣🤣🤣 I done forget wetin I want to type self

05/08/2025

SOMEONE IS URGENTLY LOOKING FOR COMPOUND CLEANING WORK WITHIN NNEWI, CHAT ME UP TO REACH OUT IF SUCH OPPORTUNITY COMES UP.

01/08/2025

I no talk anything

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Nnewi?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Address

Umuezena Street Opposite Okpuno Otolo Health Center
Nnewi
435101