Nelly Nelly
Teaching and content creation
14/10/2025
Wisdom of knowledge and understanding (Geh Geh) today's teaching say (MEN) know when your girlfriend or wife need money not only when she dey for her menstruation ππ E get why,
Because una too doπ₯Ίπ₯Ί
Some people too do ooo,
So no giveaway no comment
Dey playππ
Giveaway
Drop act no
First 50 people, each 2k
One's is 3:pm sharp I will start.
Who's Awake,
Happy Sunday my active families,
May you all experience the favour of God today in Jesus name Amen ππ―π₯°π₯°
How is your weekend going
My wonderful famz
I love you all
Good morning famz
Hope you had a well rested night
May God bless you all as we go out and come back in Jesus name Amen ππ―
11/10/2025
Happy birthday to this amazing soul,
Actress uchechi treasure aka(adakirikiri) I wish you longlife and prosperity, good life and more wealth, may God continue to bless you nwa
Let celebrate her famzπ₯«π₯πππ
Good morning my wonderful family,
It's a freaky Friday
Make sure you pamper your self
Cause is a weekend
Una good morning from Nelly Nelly from England ππ
09/10/2025
So na this Eskelebetie be the useless teacher that gave a 2 years old child a 24 stroke of cane say wetin happen
Wetin be her name sef
And which school be that
You need to flog that cane times 3so you see how. E dey be
The school management should go and lock her in police to start with.
We are nothing but pensil in the hand of creator
For those of you wey dey saga your fellow human for social media here.
Why do you guys love blackchully so muchππ
How do you express your heartbreak
Una good afternoon
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Address
Enugu Ngwo
