Cheddar Story
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Cheddar Story, Health/Beauty, Oyo state ile pakoyi, Ibadan.
🔥
14/09/2023
Unbelievable PRANK 🤔😨😰😓🙏
RIP Mobad 🙏
14/09/2023
😓😰😨🤦
SO SAD
18/06/2023
🙇😘
18/06/2023
Di immediate-past minister of interior for Nigeria Rauf Aregbesola say im no get anybody for mind.
Oga Aregbesola bin trend on social media recently afta tori go viral say e apologise to President Bola Tinubu and di former govnor of Osun State, Adegboyega Oyetola for im lack of support to dia political ambition.
Some Nigerians for social media bin condemn oga Aregbesola say e neglect President Tinubu wey make am who e be di time e need am di most.
However di former minister for im Twitter account say im no offend anybody but those wey feel offended by dia existence and loyalty to progressive ideals, make dem forgive dem.
E add say e hold im success to God, president Tinubu and President Buhari.
18/06/2023
18/06/2023
This Time 🙇
Throwback: Jay-Z and Beyonce in Ilorin - 2006.
18/06/2023
18/06/2023
🤦🤔
🙇
17/06/2023
🙇🙆
WORK OF ART Album is coming 🔥
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Oyo State Ile Pakoyi
Ibadan
