Chuks destiny
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Chuks destiny, Health/Beauty, Lagos.
28/03/2023
Available goods send in ur other
Jokes apart
βββ
Buhari try oo
π―π―π―
He used small time do plenty
rubbish
π³π³π³
Foodπ½οΈ don cost π
Lightπ‘π‘ no dey π
Fuelβ½ no dey π
Cash πΈπ°π΅no dey π
Countryπ³π¬ no safe π
wahala too much π
God abeg π call Gabriel make e come blow trumpet
πΊ πΊπΊπΊ
If no be wickedness cash dey for scars βββ
π³π³π³π³π
Bankπ¦ still dey debit people for transactions declined
π‘π‘π‘
Fight everywhere even in π¦ Banks and fuel β½ stations π₯Ίππ’π₯
God abeg come take over
πππ
People wey dey lead us don dey on drugs dey don shayo
π€π€π€
Na God know who carry Colo among them wey bring this idea of cashless policy π«π©π©π©
Soldiers dey fight students
πππ
Ah God abeg
Una turn students to bokoharam
π₯Ίπ₯Ίπ₯Ί
Una don high nii
π―π―π―
If una get anger issue make una face A*o rock
π½ππππ
Just one gboah
π₯π₯π₯π₯
Make we start from there first
Violence π
π€ΌβοΈπͺβοΈβ
No worry our own data no dey finish ajehh we go repost am asap
πΆπΆπΆπΆπΆπΆπΆπΆπΆπΆπΆ
UNA FIT STEAL NOW OHH π―
NO FUEL β½ TO BURN YOU
π€£πππ
Actually, to be sincerely honest in my humble opinion without being sentimental of course without offending anyone who thinks differently from my point of view and without hiding any thoughts in my mind and without lies to the actual truth with my clear open mind and clean heart, expressing what ever is embedded inside me for a long time which I didn't say because I was nervous. But today, by gathering all the courage and motivation, I just want to say that I actually feel and think that I have absolutely nothing to say. Thank you.π€·ββοΈ
Finally I am in a relationsleep
Please read again βπ½βοΈβπ»βπΎβπΏ
Happy Sunday fams
Wish you all the best
04/01/2023
If u are this cute post yours
If you know u are still breathing give God heart
Me πππππππππππππππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Lagos
