SorBari Family tv
I'm here to put smiles π on your face cos I chooses HAPPINESSπ₯°π₯°π₯°
10/06/2026
π₯°π₯°
Happy birthday my love π
03/06/2026
Fine evening to you all π₯°
03/06/2026
A beautiful afternoon deserves a beautiful smile. π
01/06/2026
βNa so I pack enter new apartment yesterday. This morning, na two old tenants I catch still dey wait for their refund outside ππ»ππΎββοΈβ
I wonder βAgent talk say βcompound quiet well well.β He no tell me say na because na only ghosts dey live here πππ»β
01/06/2026
Happy afternoon! May your stress no get your house address today. πβοΈ
31/05/2026
Good night oo ππ΄
As you dey sleep tonight, make your problems sleep too. Tomorrow na another chance to chase money, laugh well, and disturb people again. π
Sleep tight, no allow mosquito hold night meeting for your ear. Good night! π€
31/05/2026
π€£ βNa Sunday be this, but my face dey like person wey never see salary.β
π βGod abeg, make my account balance shock me this week.β
31/05/2026
No siddon house dey count ceiling fan today o π. Carry yourself come church make God count your blessings!β
Before you start scrolling social media from morning till night, branch church first make God update your life πβ€οΈ.β
Happy Sunday π
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Lagos
