Story that touches and my vision
My vision
24/06/2024
Two day from now a king will be born
26th is the code {K-c Randi} MAJUWA of Ghana
It will be happening in Kempinski Hotel Gold Coast City Ghana
https://www.tripadvisor.com/Hotel_Review-g293797-d4375055-Reviews-Kempinski_Hotel_Gold_Coast_City-Accra_Greater_Accra.html
Join me there 🤘🤘👆👆 let's celebrate my Day
You can chat me up or call=+233540810803
22/06/2024
The joy of being single.
Me, my self and i
Back to my root
18/06/2024
Now I have no Date, The only Date i have is my birthday and am okay with that.
17/06/2024
She say she love me but I know say na lie
How I go trust woman abi you want make I die
If she come my house today she go go another man house tomorrow
Anybody wey treat am better na him she go dey follow
All the things wey I do for her small thing she go forget
If matter dey sup she no go mind even if I go craze
Any girl wey want come close tell her make she comot for my face
Cause she go fake everything last last till her character go change
Woman don show me shege
I no dey do again
Woman don show me pepper
I no dey do again
For thier matter I don chop gbese
I no dey do again
E dey high me like erujeje
I no dey do again
Woman don show me shege
I no dey do again
Woman don show me pepper
I no dey do again
For thier matter I don chop gbese
I no dey do again
E dey high me like erujeje
I no dey do again
Nwanne listen I want to say something
I been want enter relationship but I go pay money
She say make I no worry
But serious the matter no funny
Person wey dey collect millions from sugar daddy
She dey form Nicki Minaj but nyash no dey for back
I don tire for her billing tell her make she go call her dad
When we been dey start this nonsense she been dey text back to back
I don fall in love she even dey form
She dey mad
I no know watin I go talk because she like to dey insult
See her see menopause be like say na then she go wise up
Start to dey echo Jesus
Just dey disturb us
For their matter we don tire because before dem been dey form
Woman don show me shege
I no dey do again
Woman don show me pepper
I no dey do again
For thier matter I don chop gbese
I no dey do again
E dey high me like erujeje
I no dey do again
Woman don show me shege
I no dey do again
Woman don show me pepper
I no dey do again
For thier matter I don chop gbese
I no dey do again
E dey high me like erujeje
I no dey do again
Nwanne listen I want to say something
I been want enter relationship but I go pay money
She say make I no worry
But serious the matter no funny
Person wey dey collect millions o from sugar daddy
16/06/2024
Single Life
No Bitch Boy
Happy Sunday Funs
I live my life i owe no one apology
15/06/2024
See wetin i order this afternoon
Time no dey
This one na figure wetin abeg
Birthday loading
A queen has taken in and soon she will give birth to a future king named (king KC-RANDI) the MAJUWA of ghana
New whatsapp number
+233540810803
you can contact me
All I prayer for and forever want is my
PEACE OF MIND
not sweet pass am
Be courageous and Be sure that you will stand first and consider it as your aim. Wish you All the best this month.
💓Happy new month💓
K-c Randi
Happiness keeps you sweet Trials make you strong Sorrows make you humble Success keeps you glowing & God keeps you going. May you have a greatest
💓happy new month💓
To you😘
K-c Randi
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
192 Old Refinery Road Elelenwo Roundabout, Port Harcourt Rivers State Nigeria
Port Harcourt
500101
